FOKN Bois - Brukutu Lyrics

FOKN Bois – Brukutu Lyrics

FOKN Bois – Brukutu Lyrics B like e catch me mugu Tie tie my mind plus duku Play me like six mi ludu Den booze me plus e brukutu B like e catch me mugu Tie tie my mind plus duku Play me like six mi ludu Den booze me plus e brukutu U no…

FOKN Bois – Brukutu Lyrics

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?

When I say I dey do somtin for you
I swear you for know sey e dey come from my heart
No disappoint you
My love dey anoint you
You know sey my ways be the same from start.
Your past experience
No dey make you dey fit take me more serious
Cos you dey feel sey all men be the same,
Oh what a shame , dis no be game , if you dey suffer I’m also pain.
As you dey hurt me what sef you dey gain?
I take my life give you what sef again
Ambrompa.
Wala nyim der wankotsii nyi maahomka
Seh biibi da maakoma do ahh miminkaa?
Yɛnbo nk)m) anaa yenjei’n ma ninka?
Enyim der dem nyamaintsi omamindaa?
Abentsa?

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?

U shun dey make eye contact
Like I dey disgust u ouu
My heart dey feel the impact
U no wan discuss too ouu
Wot wey I do wey mek u change so?
Wan b yor slave don’t break the chains oh
Pls never
U try push me I go resist oh
U try leff me I go persist oh
Forever

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?
U no know say me I dey lov u?

B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu
B like e catch me mugu
Tie tie my mind plus duku
Play me like six mi ludu
Den booze me plus e brukutu

FOKN Bois – Brukutu Lyrics

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.