FOKN Bois Wo Nim Mi Lyrics
Check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Dey tell we sey we no dey qualify
Dey tell we sey we no fit come inside
So outside wey we start dey multiply
Yor der no dey be pass here all be lies
Cos nottin wey man no see for ein eyes
No be you say we no be your size?
Now we dey inside som club for Bolga
Bolga
Bolga
Dem dey bring we more bottles pass koliba
Koliba
Koliba
Now when we leave they always calling back
They say Fokn Bois when are you next coming back?
We are just forging futures never falling back
Some dey call we modern preachers kai what be dat?
survive your yawa with our features all intact
All intact
All intact
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ei dis guy
Look dis guy
No b u norr diss diss these guys?
Why we disguise?
U no dey rec we?
U leff yor vim 4 gym u stop flex we?
Ei M3nsa u dis guy
Wot kraa u wan take do Peace Hyde?
I 4 hide ma piece wen I say hi to Peace
Coz she dey make I high & feel to piss
But
Becca over any double decker
Bryanna coz I dey see am like wana ghana Rhianna
Frankie Selasie coz frankly dey hold am high pass Selasie
Committing 4 sins with lydia Forson coz she b nasty
Ah. . . Who b dis guy? (Kubolor)
E no send e no go e no try
No pretend no logo e no dey shy
No dey sack fanyogo e no dey lie
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Check the body
Eh herh
Eh herh
Eh herh
Now we dey com check the body
Now we dey com check the body
Now we dey com check the body
Eh herh
Now we dey com check the body
FOKN Bois Wo Nim Mi Lyrics