Lyrics: Burna Boy African Giant Lyrics

Burna Boy African Giant Lyrics Burna Boy African Giant Lyrics; Intro Woyi woyi woo Woyi woyi woo Hook Tell ’em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don try ah But you can’t test the African Giant Emi omo ologo logo We no get person way them no know…

Burna Boy African Giant Lyrics

Burna Boy African Giant Lyrics; Intro

Woyi woyi woo
Woyi woyi woo

Hook

Tell ’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo ologo logo
We no get person way them no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

Verse 1

See nobody do it better‚ better than me
Can’t nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because God no give you
More than you can handle
Na so dem mama go halal
‘ebelebe lo’
Na so dem papa go hala
‘ebelebe oo’

Bridge

Obodo edelugo jim jim
Obodo edelugo jim jim
Obodo edelugo jim jim
Yiri yi ehn ehn

Obodo edelugo jim jim
Obodo edelugo jim jim
Obodo edelugo jim jim
Eleli lele li oh

Hook

Tell ’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo ologo logo
We no get person way them no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

Burna Boy African Giant Lyrics

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.