Lyrics: Patoranking – Confirm Lyrics ft. Davido

Patoranking – Confirm Lyrics ft. Davido Intro Shekpe Baddest World best Patoranking Rade give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny As I wake this morning The first thing wey come my mind Na how to make this…

Patoranking – Confirm Lyrics ft. Davido

Patoranking – Confirm Lyrics ft. Davido

Intro

Shekpe
Baddest
World best

Patoranking

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Confirm
Market woman, Confirm
Danfo drivers, Confirm
Everybody, Confirm eeeh

L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Davido

Shekpe
My wire no dey ever get off season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plant konji for me
But no oh

Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion

Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money

Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm

Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm

Patoranking

L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Patoranking – Confirm Lyrics ft. Davido

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.