Prince Nico Mbarga Sweet Mother Lyrics

Lyrics: Prince Nico Mbarga – Sweet Mother Lyrics

prince Nico Mbarga Sweet mother Lyrics LATEST CELEBRITY BREAKING NEWS Prince Nico Mbarga Sweet Mother Lyrics: Sweet mother I no go forget you For dey suffer wey you suffer for me yeah [2x] When I dey cry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah stop stop!…

Prince Nico Mbarga Sweet Lyrics

Prince Nico Mbarga Sweet Mother Lyrics: Sweet mother I no go forget you
For dey suffer wey you suffer for me yeah [2x]

When I dey cry my mother go me
She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop! stop stop!! stop stop!!!
Make you no cry again oo
When I wan sleep my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She go me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin oooo
When I dey hungry my mom go run up and down
She dey me somthing we I go chop
Sweet mother eeeeee.. sweet mother oooo.. eee

When I dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother I no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother eeeeeeeeeeee
Sweet mother oooo…. eeeee
[Interlude… Instrumental…]You fit get another wife
you fit get another husband
but you fit get another mother? No!
[interlude…instrumental…]

When I dey hungry my mom go run up and down
she dey find me something we I go chop
sweet mother aaaaaa…sweet mother oooo..eee
when I dey sick my mother go cry cry cry
she go say instead wey I go die make she die
she go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
she no dey tire ooo
sweet mother I no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother aaaaaaaaaaaaa
Sweet mother eeee.. ooooooo
Sweet mother aaaaaaaaaaaaa
Sweet mother eeee.. ooooooo

Prince Nico Mbarga Sweet Mother Lyrics

Source: celebritiesbuzz.com.gh

Related posts

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.