Lyrics: Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them crase Im that guy wey dey make them crase Step in a the place say the girly dem crase When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them…

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them crase
Im that guy wey dey make them crase
Step in a the place say the girly dem crase

Im that guy wey dey burst their brain

Right now they realizing
Long time ago nobody know some boy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them eh

[Burna Boy]
Anything can happen when the girls dem come around
Them no send me before but you know they love me now
We dey give dem pepper, people say we don dey proud
Oya now, see me now. Anything is allowed

[Timaya]

See me I give it to you oh
And I go give it to you
And all that you need to do oh
Is dancey brutututu
Oluwa Burna l’omo oh
I no be adetuturara
Look oh, I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo jujuuu

[Timaya]
When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them crase
Im that guy wey dey make them crase
Step in a the place say the girly dem crase
When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them crase
Im that guy wey dey burst their brain
Step in a the place say the girly dem crase

Right now they realizing
Long time ago nobody know some boy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them eh

[Burna Boy]
Anything can happen when the girls dem come around
Them no send me before but you know they love me now
We dey give dem pepper, people say we don dey proud
Oya now, see me now. Anything is allowed

Thanks for checking out lyrics on Celebritiesbuzz.com.gh, We so much love and appreciate you.

Kindly checkout the lyrics of other hit songs. CLICK HERE

Timaya – Pull Up Lyrics ft. Burna Boy

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.