Lyrics: Yemi Alade – Oh My Gosh Remix Lyrics ft. Rick Ross

Yemi Alade – Oh My Gosh Remix Lyrics ft. Rick Ross Intro Maybach Music Lover, lover Lover, lover Oh my gosh oooh Verse 1 My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he…

Yemi Alade – Oh My Gosh Remix Lyrics ft. Rick Ross

Yemi Alade – Oh My Gosh Remix Lyrics ft. Rick Ross

Intro

Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh oooh

Verse 1

My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Pre-Chorus

I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

Chorus

Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I’m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I’m taken
Oh noo, I’m taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
O my gosh ohh, eh I’m taken

Verse 2: Rick Ross

Its the boss, Yes
Go black in a brand new posh
No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here
— I stop the next
Hundred bags all at once
–all get done
Double M, number one
Drop it down show your —
Drop it down show your —
Dropit down show your —

Pre-Chorus

I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

Chorus

Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I’m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I’m taken
Oh no, I’m taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I’m taken oh)
O my gosh oh, oh ohh, oh ohh

Verse

My Tomatoe Joss’ (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Outro

Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
Summer, summer

Yemi Alade – Oh My Gosh Remix Lyrics ft. Rick Ross

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.