Onyenze Follow Who Know Road Lyrics

Onyenze Follow Who Know Road Lyrics

Onyenze Follow Who Know Road Lyrics Onyenze Nwa Amobi Ebube egwu ndi bia a bia Sanda lilili Sanda lilili Sanda lilili Sanda lilili If you look me up and down E ga afu na the boy na a ku Follow who know road o oga Follow who know road o Abobi follow who know road…

Onyenze Follow Who Know Road Lyrics

Onyenze Nwa Amobi
Ebube egwu ndi bia a bia

Sanda lilili
Sanda lilili
Sanda lilili
Sanda lilili

If you look me up and down
E ga afu na the boy na a ku

Follow who know road o oga
Follow who know road o
Abobi follow who know road o, i bu dike
Follow who know road o
Brother Follow who know road o ehen ehen
Follow who know road o
Sister Follow who know road o, e get why
Follow who know road o

Mgbem bu nwata na ulo nne
Ife nile na galum wele wele
Ife obula m cho, m gwo a
M weh che zi uwa di easy
As I don become a man
Alugom olu oyi o kuchie
M tinye aka na olu, olum a kuo
Mekwe business o da aga
My mama tell me say
Onyenze follow who know road
Because if you follow who no know road
You go suffer, so tey you go tire
You go waka, so tey you go tire
Obodo ndi isi, onye ofu anya bu eze

If you follow, Splendid Furniture
(i ku ko li ba)
If you follow, E-MOney
(i ku ko li ba)
If you follow, Obi Cubana
You go pop Champagne Hennessy Moet them finish

Follow who know road o oga
Follow who know road o
Abobi follow who know road o, i bu di ke
Follow who know road o
Brother Follow who know road o ehen ehen
Follow who know road o
Sister Follow who know road o, e get why

Oh my God Philkeyz

Ehe eheh ehen
If you no know road, no dey do shakara

Because I dey follow Dangote
Because I dey follow E-Money
Because I dey follow Obi Cubana
Some people say I dey do follow follow
If you look at your circle of friends
And you don’t get inspired
You don’t have a circle
Brother you are living in bondage
Abobi if you want to follow
Make you follow who know road
Because if you follow who know road, i ku ko li ba
E so lu onye ma uzo (i ku ko li ba)
if you follow who know road
You go pop Champagne Hennessy Moet them finish

Abobi follow who know road o ehen
Follow who know road o
Guy man Follow who know road ibu dike
Follow who know road o
A sim gi Follow who know road o
Follow who know road o
Sister Follow who know road o e get why
Follow who know road o

If you follow Jowi Zazaa
i ku ko li ba
If you follow Kingsley Paul
i ku ko li ba
If you follow Obi Cubana
You go pop Champagne Hennessy Moet them finish
If you follow E-Money
i ku ko li ba
Aku Eze splendid furniture
i ku ko li ba
Ka anyi je be Xhrine Owerri
You go pop Champagne Hennessy Moet them finish
Chief Priest lo lo
If you follow Benjamin Ona
(?)
If you follow Obi LJ
You go pop Champagne Hennessy Moet them finish
LJ (?)

Abobi follow who know road o oga
Follow who know road o
Sengemenge follow who know road o
E get why
Follow who know road o

Onyenze Follow Who Know Road Lyrics

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.