Lyrics: Edem – Fokoloyor Lyrics

Edem – Fokoloyor Lyrics [Intro] Go Get’em Special delivery Fokoloyor [Hook] Gedeme Gedeme Gedeme man dem say u be fake Gedeme Gedeme you talk your feelings man dem say u be Drake Gedeme Gedeme Gedeme man dem start dey debate Gedeme what be the word for the hater dem Fokoloyor fokoloyor? fokoloyor fokoloyor?fokoloyor fokoloyor [Verse 1] Dumelo Dumelo Dumelo man dem…

Edem – Fokoloyor Lyrics

Edem – Fokoloyor Lyrics

[Intro]

Go Get’em

Special delivery

Fokoloyor

[Hook]

Gedeme Gedeme Gedeme man dem say u be fake

Gedeme Gedeme you talk your feelings man dem say u be Drake

Gedeme Gedeme Gedeme man dem start dey debate

Gedeme what be the word for the hater dem Fokoloyor

fokoloyor? fokoloyor

fokoloyor?fokoloyor

fokoloyor

[Verse 1]

Dumelo Dumelo Dumelo man dem say you for marry

Dumelo Dumelo Dumelo make wild wey he get em wifey

Ah Dumelo Dumelo why you no dey put wife em pict for en IG

Dumelo what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? fokoloyor

Fokoloyor? fokoloyor

[Verse 2]

NAM1 NAM1 NAM1 where he dey get all the money from?

NAM1 NAM1 NAM1 ebi MenzGold he take dey raise funds

NAM1 NAM1 NAM1 I swear say money go run down

NAM1 what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

[Verse 3]

Joycelyn Joycelyn Joycelyn charlie who she dey date?

Joycelyn Joycelyn Joycelyn charlie who buy am the Range?

Joycelyn Joycelyn Joycelyn you no sure say the backa be fake?

Joycelyn what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

[Verse 4]

Moesha Moesha Moesha I hear say she dey go Obengfu

Moesha Moesha Moesha for Insta the ass go dey ache you

Moesha Moesha Moesha what kind job she dey do saf?

Moesha what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

[Verse 5]

Davido Davido Davido I no sure say he buy the jet o

Davido Davido Davido that guy be em poppy em pet o

Davido Davido Davido let your madam arrange he no go set o

Davido what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

[Verse 6]

Shatta Shatta Shatta what be the rundown with Michy

Shatta Shatta Shatta why you no dey link up Obidi

Shatta Shatta Shatta that guy he dey high pass chimney

Shatta what be the word for the hater dem? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

Fokoloyor? Fokoloyor

[Outro]

Octabil Octabil Octabil

Octabil Octabil Octabil

Edem – Fokoloyor Lyrics

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.